wan
Ehen, wetin una say una wan buy? That crayfish woman don carry her market land for your dormot. Come lemme take the market stress away from u. Just tell me wetin u want buy, if I no get, I go help u find am. Our food items na ogbonge with better quality. Send us DM sharp sharp or call me on 08160375402. Our location na GOMBE and we dey deliver pass Hebrew women. We dey sell for both wholesale and retail.